范晓萱&100%乐团《乱开 (DJ Kay隐版)》[内嵌封面歌词][MP3-320K]

wcadyl 2026-02-25 18:52:33 0

歌词

As i dey grind
I dey watch
I dey pray
Olohun gbo ko gbagbe
The work go show
They go know my name
Ti n ba setan mo ma jaiye

Dem be dey think dey go find me for ground
But I dey steady dey on top
And I've been plotting and moving mo bad
My guy I'm cooking nonstop

Now you dey wait for me make I fall down
I been dey think say I no get haters
You'll be naive to say I'm not loyal
On my word I can't go back
Everything I do's proper

I dey pray
As i dey watch I dey pray
I dey pray

I go tey
I'm moving up
I go tey
I go tey o

Wan rope I go dey back
I no shake
I no fail o

I dey pray
As i dey watch I dey pray
I dey pray o

I've got goals I have not achieved
Time don go I gas run my p
I dey work I dey find money
With everything my mind dey active

It's worth it i can drop my ego
This music i can never let go
Shey you see I dey on a mission
No fit give up, facts on Jesus

And I've been talking to God nonstop
Tori you see the motion wey I wan get
I no fit rest and my conscience
E no need check
So I wan know why gan

Why you dey wait for me make I fall down
I been dey think say I no get haters
You'll be naive to say I'm not loyal
On my word I can't go back
Everything I do's proper

I dey pray
As i dey watch I dey pray
I dey pray

I go tey
I'm moving up
I go tey
I go tey o

Wan rope I go dey back
I no shake
I no fail o

I dey pray
As i dey watch I dey pray
I dey pray o

下载:

提取码:




最新回复 (0)

    暂无回复,快来抢沙发~

    • HiFiNi-音乐磁场|无损音乐下载|FLAC|WAV|MP3高品质音乐网免费下载试听网站
      2
        立即登陆 立即注册 QQ登陆

您可以在 登录 or 注册 后,对此帖发表评论!

返回